Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
No be everything wey your eyes see you go talk 😂😂
52,853 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 55

The worst part be say the werey dey lie 😂nah why he go prison gan gan

He dey lie on top person wey don kpa!😭

Dem suppose add another 5 ears give ham 😂

Too much movie don damage this one head 🤣🤣🤣

Bruhhhh😂😂😂

Baba just dey cap movie scene go Lol 😂

He know dey there when the scene happened E just dey talk dey go

he wan turn Merlin 😂

Ijapa meeta 🤣

😂😂

3 years in cell😭

Ko lo far 😂

Salo fenu jawaya

Salo fenu shigo😭

He don quick reach 3years, this guy supposed use extra 3years ooh make he fit learn

na that ijapa meeeta hold me pass 😭😂💔

This kind of ppl h8 to see a successful young person 😂

@rey_scottsdale I swear Imagine I Dey on leave for work, I enter my parent side go greet them to spend some weeks.. We just enter one small joint to eat pepper soup and down some drinks.. Naso one elderly man wey come buy something just Dey say all this ritualist and yahoo boys don come again

@rey_scottsdale Just imagine 😭😭 they don’t like to see successful young people

The man name na baba Akure na so dey talk wetin him eyes no see 😂

So this is the original sound😂

Yes😂

Nothing funny pass “ijapa metta” 😅😅😅 them over use that part for content. Na Tope Alabi song go come follow. Enu mi ra kobami😅😅

😭😭😭😭😂

Ijapa meta,ewon odun meta Posi kekere kan,ewon odun kekere kan Ose ati kankan hausa,all together na 5 years

This no get joy 🤩

Walahi😂😂

Weray don turn pastor now lol 😂

This video 😭

@softboywin e go far gan😂😂

This man went on a 6months vacation in prison

o shey oju mi koro, ewon osu mefa ni 😂

Ijapa meta😂😂

😂

Ijapa meta, Ewon Odun meta 😂😂😂

No worry We want to see you in our station Just 2 minutes

Omo yahuuu ma wa daran 😂😂

This guy no b like person wey go learn quick. Make dem give ham extra year 😭

Nah dem say dem say carry the werey go jail 😂😂😂

For him life he go de mind his business 😭

😂

this will forever be funny to me😂

Context

A young guy was driving a luxury car along the road & mistakenly had an accident that mistakenly kv ppl and also the guy too” this man as a witness wan interviewed and lied that he was a ritualist, when they searched his car there was a small coff! N and sponge & soap 😭

@Roodie77 🙏🏿❤️

Ih for buy blood tonic if na blood im need

Ijapa 3 😂😂

@Larrylarry1312 Is he back?

This video Dey always pami

Hin 7years don complete so😂

What is funny here…. Ummmm

See as Dey lie with confidence sha him Dey there like this 😂

Only God knows how many time I say “ijapa meta” in a day 😂😂😂 see as the werey be

If you check am well, nah from small e don master him. Pple like him has caused more damage than good. Who released him from prison?… make them interview him again, I want to know exactly what happened

😭😂
