Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
No be juju be that 😂😂
1,133,908 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
34 Kommentare

I swear this content funny pa 😂 no be normal eyes does girls they use collect money from us oo

Na heat my cream dey give me, no be money

What women cannot do hardly exist

i go drink the remaining one 😂😂😂😂

Pro drop the cream name make men locate @DONJAZZY and @davido 😂

The real definition of which soap u Dey use take baff

Cream wey I go use take bath lolz

Abeg who sabi do this kind cream make I use chop N10m from @DONJAZZY

Everything abt this him babe juju Dey am 😁😁😂 Dem no Dey break up 😂😂

No be only soap dem dey cut o, abeg cut cream for me biko😄😂

@RogerPenrose20 Werey say e don tey wey you bin dey use me o😂

Abeg where can I get the cream make I go meet dangote and many others even Mr president make I know if he will dash me the country 😂😂😂

But the juju suppose work on the girl as you don rub am

"E don Tey wey you dey use me o" 😂

I go inject the remaining one... E suppose dey inside blood.

😂😂Omo U see that cream I go rubber every minutes

Just Imagine say those Uganda road Construction engineer see this Kine Thing before them move lasan...... otilorrr

Abeg make any girl no use me ooo

Omo from today I go dey rub my babe cream o😂

Wtf is this lol I wish life was this easy lol😂🤣😌

Once in a while, carry your woman cream rub, who knows?

You don Dey put your House documents for pocket waka everywhere 😂

If na me I go run go greet her parents and siblings. Make dem get little taste of what their daughter dey do

So funny 🤣🤣

Omo no wonder some babes Dey see am clear

You can have the building 😂😂😂😂 just like that

Na the cream wey I dey find now be that oh😂😂😂😂

Omo I don laugh tire 😭🤣🤣

If e work for sporty?😩🤲

No be small guy... 😂😂 She been using you.

😹😹😹

Na to find this cream run go meet @davido o make he run me quick 1m

😎😎.....e Don tey wen u b de use me oh😂😂

Wait a minute!...The juju strong like that and the girl still poor and dependent on the bf? Or she was never going make it in life?
