Loading video...
Video Failed to Load
No be juju be this? 😳
11 Comments

Usulor Israel Monday1 year ago
Which juju? There is no fire there. The oil was already boiled elsewhere

Best Wallet1 year ago
🚀 Best Wallet - NO KYC crypto wallet 💸

Olasunkanmi_Pom1 year ago
Make dem carry the pot up I wan check something

Șanya11🗿1 year ago
No be juju na magic

[email protected]1 year ago
See the house wey him still dey stay

Iambukason_1 year ago
U sure say him no carry hotplate on top him head?

Solomon1 year ago
Him head get hot plate??

Elena💚||Elena sneakers and shoes1 year ago
Better oneooo 42-45 36,000

Cleverly 💐1 year ago
Small content una don add juju

[email protected]1 year ago
Scammers

EMERGENCY 🚨1 year ago
Una get all this kind power una no fit change am for government or use the power to develop our country Nigeria
