Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
NO BE JUJU NA ONLY ME FIT RUN AM
109,914 Aufrufe • vor 10 Tagen •via X (Twitter)
35 Kommentare

You con forget edit the dates, all con be 21 of sep

Eda

You add small juju join nothing you wan tell me 😡 Congratulations itzamp 🎉

Wait oo u flex two of out of 5 selections yet you still dey win up to 5m wetin you dey play guy

Wetin this guy dey bet like this. This is insanely

Pls teach me how do u play.

If you get better bankroll , message me make I put you on Runaway if you’re still struggling

Reply ur dm Hun

Weting works for u fit no work for another person ✌️

This bastard never loose match this season o Chai

As capital matters for forex, nah so capital matter for sporty, nah just brothers. Nah who get capital dy get profit

una see as win dey cover losses with future losses , na that kind win I want

Na Seyi vibes do you 🤣🤣

Which kind odd be dis 😕, omo 😫

At list make we see the option Na bro

I see that 6 meter my body shake, my phone wan fall for my hand omo

Hmm

Good morning boss

No put body o Hope say una dey see the loses sha

As u don master the art of virtuals, keep printing.

New week new blessings 🤩🤩🤩

Massive congrats 👏 e no easy champs for a reason

Na because one of this your lose Stake 😂I no go work today I Dey owe person 25k

No try am sha Na who guide Dey PLAY AM!!

Bless me boss🙌

Ur papa know no say u dey make better money while having sleeping picture on your pl

Show us the selection

Relax 😌 Which one be only you fit run m 😤😤 What u supppse to say is that , you are a wizard in this thing and you created virtual with SportyBet which makes you the boss over boss , Chieftency title nor ready Wetin u carry Grace too full body The akatakpiti of them all @UnderCartel1

Congratulations sir 🎉

Drop tips you go say no

5k for my sporty no go bad boss

😆 🤣 😂 😹

But you no wan Dey share code again

Betting is for someone who get nine lives

This is not sustainable no matter how it appears to be
Ähnliche Videos
Sensitive content
You no fit dey Judas me make I dey Jesus you na… you sef reason am 😒
🧘🏾♂️🧘🏾
43,194 Aufrufe • vor 5 Monaten
