Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

No be lie…. Make sure you marry her.

282,878 views • 1 year ago •via X (Twitter)

11 Comments

osama ✯'s profile picture
osama ✯1 year ago

that’s very good😂

BIG 9's profile picture
BIG 91 year ago

😂 😂 Na there funny me

Henzo onye Adazi's profile picture
Henzo onye Adazi1 year ago

Some guys sef. Because na your babe or you carry her DB you wan dey expose things like this. E no make sense na. Las las, make he sha marry her.

BIG 9's profile picture
BIG 91 year ago

Make dem two better marry o See nonsense

Frëshér's profile picture
Frëshér1 year ago

Who e wan leave hem for before marry your thing brr😂

Ridwan 🦅's profile picture
Ridwan 🦅1 year ago

Make thunder no fire him

BIG 9's profile picture
BIG 91 year ago

Walai 😂

30ThirtyLeaves's profile picture
30ThirtyLeaves1 year ago

Lil smart werey😀

God_Over's profile picture
God_Over1 year ago

Hello; I get babalawo dey wey go tie am for u

Gabriel Maryann Ifeoma🦅's profile picture
Gabriel Maryann Ifeoma🦅1 year ago

😂😂😂😂😂😂

BIG 9's profile picture
BIG 91 year ago

Tie me o

Related Videos