Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

No be me oh. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

24,083 Aufrufe โ€ข vor 3 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

30 Kommentare

Profilbild von UNCLE BEN
UNCLE BENvor 3 Monaten

Me wey manage chop bread and water wey no get oil... Make them beat am comot for my body just right now .... No be me you see ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Mr. M.o.d
Mr. M.o.dvor 3 Monaten

Na me una won use settle family issues ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von BadBoyLoner
BadBoyLonervor 3 Monaten

Best decision ever

Profilbild von KEJI
KEJIvor 3 Monaten

They want to set him up for beating people wey hands dey itch them ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von ๐ŸคกNana Patonezy De Godson๐Ÿคก
๐ŸคกNana Patonezy De Godson๐Ÿคกvor 3 Monaten

Person no want trouble

Profilbild von Yusuff
Yusuffvor 3 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ If this s doesn't Crack you up Wallahi tallahi YOU ARE MAD ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Charles odinaka
Charles odinakavor 3 Monaten

Run ๐Ÿƒโ€โ™€๏ธ ๐Ÿƒโ€โ™€๏ธfor ur life Bruh๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Yusuf Monday
Yusuf Mondayvor 3 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ na person wey the soldier wan give punishment nahin she dey find

Profilbild von Iamiykedg
Iamiykedgvor 3 Monaten

No be me una won use settle una quarrel

Profilbild von ๐‘๐๐„โ„ข๏ธ
๐‘๐๐„โ„ข๏ธvor 3 Monaten

Akoba adaba olohun maje kari

Profilbild von ฤ’รฐรฑลซรพ ๐Ÿฆโ€๐Ÿ”ฅ
ฤ’รฐรฑลซรพ ๐Ÿฆโ€๐Ÿ”ฅvor 3 Monaten

As in eh ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ~G-Time
~G-Timevor 3 Monaten

I swear your hard not enter lol

Profilbild von milli Riche
milli Richevor 3 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Sylvanus joseph
Sylvanus josephvor 3 Monaten

Omo na jakpa win am oo

Profilbild von Ehjixworld
Ehjixworldvor 3 Monaten

Best decision

Profilbild von Ifey Benjamin ๐Ÿ’•๐ŸŒนA victim of Nigeria ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Ifey Benjamin ๐Ÿ’•๐ŸŒนA victim of Nigeria ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 3 Monaten

Movement ๐Ÿ˜€

Profilbild von Ojr1_gh
Ojr1_ghvor 3 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ritchie_8Se7en
Ritchie_8Se7envor 3 Monaten

How did he get to the other side of the road so fast ๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜ƒ

Profilbild von CFC Dynasty
CFC Dynastyvor 3 Monaten

Moskoh be wise bro oo ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜†

Profilbild von West Side
West Sidevor 3 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von DEM BOSS
DEM BOSSvor 3 Monaten

Smart move

Profilbild von Tunbosun
Tunbosunvor 3 Monaten

Werey acted my mind๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚ jaapa

Profilbild von MR BIGGER RISK
MR BIGGER RISKvor 3 Monaten

Lol

Profilbild von FEMZ
FEMZvor 3 Monaten

๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†๐Ÿ˜… no be you go get into trouble

Profilbild von OAE
OAEvor 3 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Sam
Samvor 3 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”๐Ÿ’” Smart move oo

Profilbild von BESTBUY GROCERY
BESTBUY GROCERYvor 3 Monaten

Na u brother

Profilbild von Zicoo
Zicoovor 3 Monaten

Alakoba indeed

Profilbild von Hostile ๐Ÿด๓ ง๓ ข๓ ฅ๓ ฎ๓ ง๓ ฟ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ท
Hostile ๐Ÿด๓ ง๓ ข๓ ฅ๓ ฎ๓ ง๓ ฟ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ทvor 3 Monaten

That women Is superior to that guy sha. But he no go understand ๐Ÿ˜‚ Fear no go gree tell am๐Ÿ˜‚

Profilbild von ishaqrafiu
ishaqrafiuvor 3 Monaten

Pure comedy ๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos