Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
No be me oh. 😂😂
24,083 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

Me wey manage chop bread and water wey no get oil... Make them beat am comot for my body just right now .... No be me you see 😂😂

Na me una won use settle family issues 🤣🤣

Best decision ever

They want to set him up for beating people wey hands dey itch them 😂🤣🤣

Person no want trouble

😂😂😂😂🤣 If this s doesn't Crack you up Wallahi tallahi YOU ARE MAD 🤣🤣🤣

Run 🏃♀️ 🏃♀️for ur life Bruh😂😂

😂😂😂😂😂😂😂 na person wey the soldier wan give punishment nahin she dey find

No be me una won use settle una quarrel

Akoba adaba olohun maje kari

As in eh 😂

I swear your hard not enter lol

😂😂😂😂

Omo na jakpa win am oo

Best decision

Movement 😀

😂🤣😂😂

How did he get to the other side of the road so fast 😃😃😃

Moskoh be wise bro oo 🤣😆

😂😂😂

Smart move

Werey acted my mind🤣😂 jaapa

Lol

😆😆😆😆😅 no be you go get into trouble

😂😂😂

😂😂😂💔💔 Smart move oo

Na u brother

Alakoba indeed

That women Is superior to that guy sha. But he no go understand 😂 Fear no go gree tell am😂

Pure comedy 😂
