Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
No be Micheal be this ?😂😂
384,963 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
11 Kommentare

Person wey dey chop life dem talk say he’s missing 🤣🤣🤣🤣 I trust my Naija people and JAPA 🤣🤣🤣 even person wey no get plan, get plan for the plan wey e no get🤣🤣🤣 You gerrit??? 🤣🤣🤣

💪If you're seeing this, it must mean you support Trump. 👏 Let us help you show it. ✅ Classic, Tough, Real American Gear Here:

Micheal dey flex and Angela dey cry say he go missing 😂

Dem dey find Michael, Michael dey ball. 😂

I thought this guy was missing in the USA. His wife would be so happy to see him now.

The song too accurate

Definitely this is Michael.

Na him o, e don finally bo lowo Angela ?

This my bro too suffer for Angela hand no be small

Might be him

The song in the background
Ähnliche Videos
Sensitive content
2018 fooling crazy gan no be egbon be this 😂😂😭
jxlocco🏄🏻♂️
246,989 Aufrufe • vor 9 Monaten
