Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
No be only me go hear this one 😭😭... "it's a fake" 😭
Комментарии: 41

😂😂😂it’s a fake

You sef dey hear am

😂 That “it’s a fake” line can ruin everything instantly 😭

The lady no real 😂😂

She no hear it's a fake ? 😅

You dey mind mummy tobi 😭😭😂😂... Mummy tobi too want to borrow 1 million 😂😂😂

It's a fake😭😭😂😂😂

The lady don kee me😭😭😂

Among all the fuckery i have witness, this is the most fucked fuckery.😂😂😂

Are you for real .. Am telling her is a fake 😭😭☹️ That path got me rolling 😭😭💔💔😂😂

Aboki nearly kpai mommy tobi😂😭😭😭💔

😭😹😹

She don kee me seh 😂😂

"aboki beat mommy tobi and break her hand" LOOK AT MY HAND.

Mummy Tobi wan go change 1million dollars for aboki 😂😂😂😂🙆🏾♂️

Did I do ritual??😂😂

That laugh no be fake laugh, na laugh of person wey don collect the money finish dey edit voice note 😂

I don learn new word ‘’it a fake’’ 😂

Omo... things dey sup ohh

This video 😂😂😂

She don fra 😂😂

Omo ino con understand my country again oo 😭😭😂

LMFAO 🤣 mummy Tobi was really hopeful

Mommy tobi self fucked up😭

Na only dollar i have but it's a fake.

😭😂

,😭😭😭😭

Wtf😂😂😂

Guy 😂😂

@111Ojurere 😂😂😭

em suppose jail the all of them 😂😂😂😭

Are you for real 😄

Are you for real 😂😂😂

This woman don kill me o😭😂

😂

mummy tobi sef too do. 😭😂

wtf😭😂

@thobzzy1801 😹😹😹😹😹

So sad Bro

Shuuu 😂😂lol it's only dollars I have

😂😂😂
