Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
No be only me go watch this video ๐๐
44 Kommentare

At first I pitted the first guy not knowing he was the dark horse ๐ here

I became happy the moment the first guy launched the third knock ๐

The thing shock me

Guyyyy nah human head dey sound like that ? ๐ญ

Panadol extra no fit relief the headache wey go catch that second guy ๐ญ๐

Fight go later sup

Na game nau ๐๐

Launch it again๐๐ญ๐๐ผ

I'm frying brr ๐ญ๐๐

He wan take him life with knock๐

Braah!! The guy head go get hole today ๐๐

"nearly nearly but set the head"๐ญ๐ญ

Guyyyy abeg no fit post this kind thing again everybody don see my 32 now ๐๐

He wan kpai ham ๐

Sound dey cry ๐ญ๐

โLaunch it againโ killed me ๐

I don laugh tire

My belle o ๐๐๐

Omo the hair no filter am oooo๐คฃ Baba dy launch am well๐ ๐ ๐

๐๐ฝโโ๏ธ๐

Grown ass men o ๐

Dangerous and very damaging ๐ก๐ก You can never see me in this kind settings

Na settings for people wey get mind ๐

Who fes do not dey pain. ๐ The dude on siglet don discombobulate the other guy configuration ๐ he nor fit land am well again.

Those heads canโt make heaven again ๐ ๐ ๐

E dey throw the knock ๐๐

@horlami04 Side hook knock ๐

That god say I Dey inside laugh wan kill me

E get as the hard Dey sound ๐น๐น

Una colleague dey use food una dey use knock ๐ ๐ ๐

Hope there's an emergency ambulance close by bcz this is too risky

Setting themselves up for chronic headaches, what useless game is this.

He don scatter the second guy brain box ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

That head will either swell or headache go klll am ๐ญ๐

Ahhh, Na person skull dey collect that sound?

Na fight go later end am sha. Nothing you wan tell me ๐ญ

The guy just dey release nuclear weapon

When I heard the sound of the first knock โ

Omorr i think say the hair go reduce the impact nhii ooo ๐น๐น๐น

SET IT AGAIN ๐ ๐ FINISH HIM!!! that cameraman na pure Shao Kan Spirit dey him body ๐ ๐ ๐

"Lunch am again" brrrr ๐ญ๐น๐น

Abeg who Dey sponsor this terror ๐ญ๐๐because how much you won pay me ?

Very stupid people, how are adults involving themselves in this?

Bruh I wonโt do this kind thing with anyone whatever ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
