Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
No be only me go watch this video 😂😂
Комментарии: 44

At first I pitted the first guy not knowing he was the dark horse 🐎 here

I became happy the moment the first guy launched the third knock 😂

The thing shock me

Guyyyy nah human head dey sound like that ? 😭

Panadol extra no fit relief the headache wey go catch that second guy 😭😂

Fight go later sup

Na game nau 😂😂

Launch it again😂😭🙏🏼

I'm frying brr 😭😂😂

He wan take him life with knock😂

Braah!! The guy head go get hole today 😂😂

"nearly nearly but set the head"😭😭

Guyyyy abeg no fit post this kind thing again everybody don see my 32 now 😂😂

He wan kpai ham 😂

Sound dey cry 😭😂

“Launch it again” killed me 😂

I don laugh tire

My belle o 😂😂😂

Omo the hair no filter am oooo🤣 Baba dy launch am well😅😅😅

🙆🏽♂️😂

Grown ass men o 😂

Dangerous and very damaging 😡😡 You can never see me in this kind settings

Na settings for people wey get mind 😂

Who fes do not dey pain. 😂 The dude on siglet don discombobulate the other guy configuration 😅 he nor fit land am well again.

Those heads can’t make heaven again 😂 😂 😂

E dey throw the knock 😂😂

@horlami04 Side hook knock 😂

That god say I Dey inside laugh wan kill me

E get as the hard Dey sound 😹😹

Una colleague dey use food una dey use knock 😅😅😅

Hope there's an emergency ambulance close by bcz this is too risky

Setting themselves up for chronic headaches, what useless game is this.

He don scatter the second guy brain box 🤣🤣🤣

That head will either swell or headache go klll am 😭😂

Ahhh, Na person skull dey collect that sound?

Na fight go later end am sha. Nothing you wan tell me 😭

The guy just dey release nuclear weapon

When I heard the sound of the first knock ✊

Omorr i think say the hair go reduce the impact nhii ooo 😹😹😹

SET IT AGAIN 😅😅FINISH HIM!!! that cameraman na pure Shao Kan Spirit dey him body 😅😅😅

"Lunch am again" brrrr 😭😹😹

Abeg who Dey sponsor this terror 😭💔😂because how much you won pay me ?

Very stupid people, how are adults involving themselves in this?

Bruh I won’t do this kind thing with anyone whatever 😭😭😭😭😭😭
