Loading video...
Video Failed to Load
No Be Small Explanation For "Mandate" o.
10 Comments

Ah! They will come and attack you that you are igbo and you don't like the Yorubas . 🤣 They only defend Tinubu via tribalism.

Even without watching, I've retweeted... Now let me go & watch Acapella 😊

Why did the politician bring a megaphone to the debate? Because he thought "actions speak louder than words" meant he just needed to shout his explanations 🤣🤣🤣🤣

When you campaign for failed government be ready to explain till they leave office you cannot bring something that put millions of people in poverty and you want to be happy

The message from the background music was clear!! And those lines from PO stood out!! Thanks!!

Them never see anything 😝

@iamacapella you no dey censor anything since all of us was dey mad for this country make we dey mad dey go 🤣🤣🤣😂😂😂😂😂 @seyilaw1 and @toyin_abraham1 never know wetin dey worry them at all 🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂😂

Em say, dem say, Seyi Law na baba suwe wey no download complete 😂😂😂😂😂😂 dis one off me….

Seyi law na fuul big one , e leave him career go dey support person wey no send am , now e don spoil him career.. na so so explain e dey explain for stage now

@seyilaw1 @toyin_abraham1 @heymode
Related Videos
Sensitive content
Omo, no be small babes with backside come this Davido wedding o 😩😂
Cleverly 💐
66,697 views • 10 months ago
