正在加载视频...
视频加载失败
no be small thing
35,618 次观看 • 18 天前 •via X (Twitter)
41 条评论

You dey Mumu yourself dey say no be small thing. Na God go punish all of una wen dey support APC. This time e no go easy for una make una just ready

online lo wa

@TBag99382464 O ma shanku Osan gannn ni

@TBag99382464 online lowa seh

@TBag99382464 Iya re o shanku lojiji ni , who your OBT think say e dey follow talk say na online e dey ? 😂😂😂😭 offline gan iya re o shanku lojiji ni

@TBag99382464 aii

On a bad road o 💔

APC Legacy

😅

See the road them Dey do campaign sef

Dignity no Dey at all. Because of how much?

A working party dont need to spend this much just to get re-elect let’s your work give u reelection

Dude jumped over the pothole like it’s nothing

How come them nor dey Disrupt APC CAMPAIGN RALLY

omo, area go too play you o

@ezek_o Look at the road where they are shamelessly dancing…. What a disgrace

See where trailer brake supposed fail.

Na the destroyers of the country be this

The potholes are not a bad sign for them since their focus is not on good governance.

Among Nigerian youths defending or campaigning for APC this guy must not go untouched by the time we wonna take back our country

Ijo iya lo n jo 🕺🏿

Bro read ur comment section u go know say u de mumu your self . Sold ur diginity for peanut. After u go say na igbo man too like money

noise as usual

Imbes

🫵

Tinubu till 2031 seh

They’re just walking the walk for shame .

No matter what Apc gave them, they are till buying fuel at N1,400, their Nigerian passports are still rejected in almost all the countries in the world. Any of them or their family members can be kidnapped and they know this and still campaign for APC? We are a finished people.

See the road and you tell me this people are sane can’t be God forbid

They suppose stone these modafvckers

Mehn! This country is GONE!!!

gone where?

Dancing and jubilating on a bad road. Hahaha 😂 sense too cost o if you get am. You suppose get pride

See bad road. Abeg those countries Tinubu always visit na like this Dem dey? Mad people everywhere defending criminality mandate. Worst thing ever happened to Nigeria is tinubu. These are 5k crowd.

Una no even get shame despite everything una Enilokan talk before he enter first term Una still dey mumu like this lol

So this country da sweet una no shaking

You guys made lege Miami famous

Funny enough, these people will buy fuel lesser and other commodities too lesser 😂🤦🏼😭😏

Useless people

KINGS AND QUEENS OF CLOWN CITY

Wasted old fools
