Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
No be this actor be this ? Chai 😭💔
144,513 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

I’m just gonna skip all other parts of this Video and appreciate the fact that he said “your wife should be your friend/guy” I love that part.

Baba rex na proper werey... His content is actually big on Facebook

"Nah Wetin you sabi do go put food for your table"

Na why I no dey rate then be this,dem plenty for tiktok dey mumu

lmao

Just knack dem well and watch you v peace in d relationship

My Favorite Nigeria Actor Right now🫡 Nosa Rex😁

Everybody wan come dey form saint now...

But dem say make we no dey pity for Toto Naw, why you con dey respect am 😂😂😂😂

"Na weytin you sabi do go put food for your table."-Baba Rex. Chakam 💯

I know someone who talks like this normally , make I at am 🤣🤣 @_Ambitiousguy your clone

Chai 😭😂

The only thing Nigeria youths like to talk about is sexual related issues, cruise and rubbish. No single enlightenment. These are what blogs post for views. Not the educated ones, the barristers and engineers. Then we wonder why education is not valued in the country. Shame 💔

Believe in yourself and na wetin you sabi Do Go put food for your table. #word#

44-46 60,000

Kutus professional 😂😂

“Na wetin you sabi do ho put food for your table”

This just a Packaged, handsome Geh Geh with a Nollywood career.

Very funny 😂😂

I weak 😂

But is he model to young kids? That should be the question. Artists and entertainment enthusiasts have a chance of a lifetime with @Ogaticket_ Sign up here

😂

😂😂

To see Benin man wey normal you go first travel go space😂

2 grown men

BarbaRex too real 😂

😂😂😂😂

This guy funny d!e.

Massa make serious too much herh!!!

Na him Beautiful people kindly patronize me

Pivot to WARD oo leave cum

That last line

Rex As Always Been A Crazy 🤪 Man And I Respect His Hustle 🫡

Voice of the kuntus

Nosa Rex na werey
Похожие видео
Sensitive content
No no no😭😭 This guy must be arrested ASAP😭🤣🤣💔
Ebo⚜️
70,556 просмотров • 9 месяцев назад
Sensitive content
Wetin be this? 😭💔😂
$ilva 💸
141,583 просмотров • 1 год назад
