Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
No be this Egbon be this 👀? Wetin be that em name again 👀?
261,424 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
35 Kommentare

Alani Pamolekun

yeah thats wild, have you heard this yet?

Life continues o!

no tear gas, no police no armyy😃 come out to demand for good governance now and see different types of security operatives u didnt know nigeria has🤔😃

I no remember him name too

"Life is full of ......... "

Samlarry egbon Naira Marley

Apani ma yo da🗡

E name na Sam Larry😅😅😅 God abeg

Apani lekun 🥵

No be this bully ?

Sam Parry

Ojo werey

Ojo ati Booda re

Na Okepopo walk, na him area walk, Lagos island things na home him dey

Idan Nla Iku baba ye ye 😂

OTP?

Force your children to go to school, no matter the course even if it’s fishery…

Killer bean

Alfa Al-pani Mayoda

Alhaji point and kill

Sha no allow anyone k!ll you o

No be Alani Pamolekun be that ?

Nah Gaduz be dat

Him name dey sour for mouth

Iku baba Yeye

Make person remind us

OSAMA BIN LARRY

I no day there o 😂

No be Sam Larry be that

Eyan re samlarry

Wetin dem dey do?

What are they doing?

King of settlement

Egbon point and kill 😂😂 ???
