正在加载视频...
视频加载失败
No be today Ochacho don dey roll with Davido… observe the handshake 👀😂
113,807 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
32 条评论

Ochacho sef deh game GOD abeg oo we Jews how we wan take survive

Ochacho na ochemba for otukpo before e start to dey work with former Benue governor

Before u go see Igbo man wey no be cult na by connection.. any small money dem don join 😂

Both of them na Men. Men we get style 😎

Wait, Ochacho na cultist?

“You only get to find out when it reached you”…. Man has been around like forever but people new to him will act like he just started yesterday.

Men mount

Na identification dem dey do like that☺️ cultism sweet when you get money and the real protection

Which kind handshake be that ? Watin de their to observe olodo ?

Babzy and Toothpick no be today e start😂

But na Peller blow Ochacho no doubt about that 😂😂

The know themselves 😂

Na men handshake. Men with style

Nobe today something nau

Too much energy

No be today Ochacho don dey roll with Davido

Baddest l😂

Davido na pikin for where ochacho dey

Men bam.

They nack egede like This ooh, ochacho belong to the axe lords, we no dey carry last🤣

SOLID HANDSHAKE ✊🏿

Ochacho is since but he needs fame now

Both na NBM 🖤💛

This music that year na hit

Una no know say na him be “Ebelebe”?

Na money dey talk boss

you guys are funny, that pepper them video that Davido was drumming was at Ochacho's place.

This man don tey

So ochacho na axe men sharrrrp

Empowerment!!!

Clear road o

No be today something naa. E don tey
相关视频
No be today billionaire Ochacho pikin don dey hustle this music thing 😂
Cleverly 💐
121,383 次观看 • 1 个月前
