Sensitive content
This media may contain sensitive content.
ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
No be today we the kpo!๐ฎโ๐จ๐๐ฅ
108,448 ๆฌก่ง็ โข 8 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
29 ๆก่ฏ่ฎบ

Make sure say una w go later marry o, Cos I no knw who una wan leave each other for.

Abi my eye dy pain me ๐

I'm still wondering why this guy just get plenty tv for house. ๐

@KenzoAbdul46040 Omo this yansh dey enough god idondie god

See soft lifestyle, but na the guy e go Favour at the end

Pass the Igbo before I vex

Omo better food left and right ๐๐ God wey provide for you make e run am for me ๐คฒ๐คฒ The real food go too sweet ๐ค

Only Real Nigga will Notice This ๐ฅท Like & Follow, Iโll Follow back๐ฏ

@Dbridgeempire When Una mumu finish..better marry her oh..no leave am for another person oh

See lifestyle ๐๐

Some women get small brain

Scoobynero jaiye ju ๐คฃ

living la vida loca

How many screens are in this tiny room?

Bad Boy, I been get one bad bitch like this awhile ago but she dey mentโฆ

Whatโs their @

Sha marry her

Stoner family

Make I chop one wire go chop this kind lifestyle

They wonโt marry you o Dey kpo Dey go sha

Stoner... Pop it.

Chaii man already won in life already

Love this relationship ๐๐ฟโค๏ธ

nigerians are a different breed of west africans ๐คง

For those who donโt know : theyโre a couple, Scooby and his wife, based in South Africa. The small TV beside him is a CCTV monitor, and the gun on the table is legally sold in SA (itโs loaded with rubber bullets). Now keep scrolling

@xdownloaderbot download this please

@Liifeof_Fiifi The best feelings ever

Omo see lifestyle

I no sure if this two wereys marry to har kids o.
็ธๅ ณ่ง้ข
No be today we the kpo ๐๐จ Jogodo with steeze!๐ฅ๐ฆ
BIG JONES
90,480 ๆฌก่ง็ โข 8 ไธชๆๅ

