Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
NO CHO CHO CHO. REALITY NI MENNNNNN!!!
21,018 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

Sir try help youths not to show youths that u stole their future money and still be showing them daily

Reality that will land you into prison idiot.

A classic example of ‘They’re so poor all they have is money’. No values, no convictions. You will never see Dagote and Otedola do this.

The same Nigeria

You’re actually doing a non verbal CHO CHO CHO

Nothing is different between you and Hushpuppi 😆😆😆

How far Dino ? Why did you and your boss left Dubai?

But this one na Cho Cho Cho

Men wey gallant

But Wetin big man dey do with orange luggage

No go uae o, make missiles no go drop for ur building o. Stay home until dem finish dem war.

Which work this man de really do?

Na kogi people i blame, dem just Dey gaslight this werey.

It can never be the root of evil… its existence

100 million don I wan buy ADC presidential ticket follow me #peterobiornothing

When you think you have seen it all, then boom algorithm shows you this clown page 😂😂😂😂😂

So that iron no fit slip komot for your hand fall for your chest?!🤔

Yahoo politician

Smiling...... Please when are you traveling to mideast?

You just dey chop life, nothing concern you with the country's plight

How far your car for Dubai, hope it's safe

Very unserious old child 😂,this is ADC for you guys ...

Where ur Wig

Rainbow coalition

U still de use fake wristwatch chai u no try

Johnny bravo 👏

Eyin nu Oloun nu

You are lucky that Nigeria youths chose to be too lazy .

You look cool, easy with the slim fitted pants. You have style.

Still flaunting wealth at this age? It can only be Africa

Dubai yaa….

Boss do giveaway

Oki sibe ooo😉

Follow for follow back guys

agba baller keep inspiring us with is manifestos.........work now and enjoy later in life no cho cho cho o check am nah work
Ähnliche Videos
Sensitive content
“Cho Cho Cho on Twitter, but no workings for real life” — Davrel (Official 30Bg streamer) to DJ Tunez 🙆🏽♂️😂
SKB
260,171 Aufrufe • vor 6 Monaten
