Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
No Dea invite people like this to event Bro๐๐
177,584 Aufrufe โข vor 2 Monaten โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

The parking of the cars at the beginning of the video is giving me anxiety.๐ฆ

Where's the part where people start spraying money and he doesn't spray a single shingai? ๐

This guy on white na real Ogba

I get one guy like E name na Chacho E go say if you no get levels for your family no invite am come family party ๐คฃ

Na why I dey roll 2 sticks go any owanbe

๐๐๐๐that last partโฆ.they start acting righteous๐๐

๐ ๐ญ ๐ญ๐๐ I am that friend on white na sรณ I Dey move ๐

With all his trash he still fear God,if you loss this friendship you fit no make heaven bami๐ฏ

He don smoke, so food no go reach

I can't go out with this type of person. Lailai

I Dey carry my kpo follow body oo and if I no fit kpo , dey on my own no involve or invite me ๐คฒ๐ฝ๐

This type of pple Dey always guide ehnn

Funny thing be say, shishi, he no go drop lol ๐

This is me โฆ Iโll even carry Shayo come sef incase everything no align well

Abeg Shea I fit tag my friend ๐น๐น

Leave that car aside all those actions know be lie ๐๐

Walai na me be this ๐คฒ๐

If you have to smoke before you eat then something is definitely wrong with you.

This is so me. When they say we are wearing branded tees in church. I will definitely to wear a double breasted suit that Sunday.

Na me be this

This type of people no Dey send woman ๐ ๐

E say make dem give us igbo and coco This guy nah my best friend ๐

That last part ๐น

Very useless lifestyles

I never come across this kind Ppl for my life๐๐

Ajeh the guys sabi ๐

My shaki don tear abeg the food no go reach๐๐

Na @Efforts6174 be this๐๐๐....Him owns ey always different

The last part Nah my guy be this werey omo

May dem give us Igbo na ๐ How men wan take chop ๐

na me be that abeg, my shaki gas tear first.

That i have a friend that suits this exact character makes this even much more funnier. ๐

๐ค Na me be dat.

Rubbish

The guy finish work
