Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
No diss track is touching this!💨🔥😂
Комментарии: 31

This song fit reduced person IQ

This diss track na for Facebook people right?

How's this even a d!ss track? I see some pssy Niggaz, before na them dey reign ooh W@ck lyrics like Davido's own

“even if i’m not the king of hip hop, you too you’re not the best “😂

Him try but e nurr get Flavor Nabania😃

“even if i’m not the king of hip hop, you too you’re not the best “😂 This part was trash 🗑️ 😤 ACL all day

Omo see noise pollution

Una dey whine OD? He can’t rap? Lol

I'm sorry oo but if you finish listening to Emeka's ACL diss track and play this OD'S own afterwards you go use vex put akanchawa to rinse your ear... OD is good but abeg everlasting taker is clear!!😂😂

Naaah. Best diss track till date!!!

Person wey use half of the song sing " i see some pussy nighas" and na him be the pussy niggas

Trash with a chieftain cap😴

Na upcoming lyrics be this jare

Can’t even be surprised, you dey Stan Davido make I con dey expect say u get elite music taste

You’re comparing this to ACL? You dull bro

Lmaoo that's not even a diss beat abeg... Rest!!!

I remember Mi vs Vector diss, it was in Rap, this ones, i just dont know what they are doing “pussy niggas x10”, na rnb ??

This one for reduce person IQ😂

Did a 10 yo write this ? Cuz there is absolutely no credible diss in that + his voice is so terrible that it sounds like barking

Let's be fuckin fr I didn't hear a bar, kept regurgitating "pussy niggas", talking about how he wants to beat the person badly like okay we got that earlier.. No metaphor, no bar, some lyrics wey off beat.. beat is hard though. ACL>>>

This one na yabbing, no be diss… just saying

🤣😆🤣😆😂 wetin be this? Lege lege mende Mende shouting pussy nigga up and down. Use to be him … BOBRISKY

Be like say you no hear wetin blaqbonez feed modu and him boys for that track.. How is this a diss track? Go and jam ACL and come back to delete this tweet while you still have grace.

You people and the fanbase u stan are always on the losing side of everything

Nay wizkid he sing this one for

I never see diss track wey reach that devolee own. I burst laff from starting to the ending 😂

"Even if i am not the kind of hip hop you to you're not the best" My God 😭😭😭😭😭 Weak ass

So. Is this a diss track or someone threatening the other person? @PoliceNG should watch out for this guy. @BlaqBonez better go and report this nigga for station cus these threats are beginning to sound mean. Man's got no balls to diss through music.

I don’t know what’s whacker.. The song or the song? 🤣🤣

Ajeh that blaqbone own sweet pass this one ahswear,dis one don cause blood deh flow for my ear

I no blame u, u dey stan osakpolor, u dey use to nonsense
