正在加载视频...
视频加载失败
No DNA needed here😂
289,530 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
37 条评论

Make nobody talk wetin dey my mind sha 😂😂

God abeg😂

Don’t trust women She might pour hot water to make them look like that

Na avatar I dey see oo 😂😂

😂

Are they pitbul?

Fear women; they can paint the kid's head. Trust no one, bro.

Follow come DNA

U no see dey result 😂😂😂

@wvrd99 😂

The aang family 😂💔

Blood no dey lie

Ajeh😂

Their mama fit dye the children skin

Dey play, him brother fit get the mark too

This Children hasn’t know the kind of bashing they will receive from there friends while growing up…. Most especially public school friends😂

The last airbenders

Be like say u no watch part 2 of this video Na the man brother get the pikin

Man can’t even run they will fish him out 😆

This is really interesting.

Una dey stylishly mock this family o. Too bad... Until them sue you Abazz Akande

See as all of them carry cow skin😂😂😭

The Avatar family

Them natch

Aang ?

Avataaaarrrrr

Imagine say you give woman belle come deny am..she come born pikin weh get your Avatar mark😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

God Abeg

This one no mean anything oo.

Avatar live in Nigeria. 🇳🇬

Too real

This ones na tiger 😂😭

HAPPY NEW MONTH ❤️ Get your quality hand made footwear from us 🙏🏽

Them be avatar

lol DNA still needed you go Dey believe that gender

No be avatar aang be this???

@Acedouglas01 At all
