正在加载视频...
视频加载失败
no dodoyo no dulling. meat pies!🥩🥧
81,242 次观看 • 11 个月前 •via X (Twitter)
32 条评论

U see that first babe, She wan end me 🥶

the first babe w airpods make the rest no vex she too much🙏🏾

first video, wow.

E get one for there wey no sha resemble meat pie

You dey do ojoro jor, oya take!

WHY ARE YOU PEOPLE ACTING LIKE MAVO DID NOT JUST GIVE CKAY THE BEST VERSE OF HIS CAREER! BUSY FC 4LF🔂🐝🐝🐝🐝

This one sef na meat pie @mavoswago

No dodoyo no dulling 🔥 @mavoswago

That first babe >>

omo first frame na croissant

one feature no go bad

Only me neva chop this meatpie oo and e de affect my feelings 😔💔

The first video na my guy baby

E be like say you arrest me ‼️

Third frame Jesus👀🙆🏽

the first meat pie no dey Nigeria 🤭😩 see body abeg

Na the girl for first frame carry me come here She nailed it, she's too hot 🔥

The first girl na my babe😹, na so my babe body be😹

Cut soap

Your body naa egg roll

Omo na the first babe with AirPod be the real meat pie 🥧

Ur body na meat 🍖 pie

Have got somthing for anyone who can get the first girl @ on iG

First girl is on another planet ❤⚡

Y’all welcome

K WAY ! I want chop meat pie 🥧❤️🦅 OGBAFIA DEY YOUR SIDE oo

Omo this body na kanda

Meatpie

Wetin u go call your fans base ?? Mavian ?

She no show us the body ooo

God I no wan die for magodo abeg🙏🏻

Pies 🥧 😮💨🔥
