Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
No dyeee oo๐๐๐๐
89,255 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

E go be next of kin, na him send them this thing๐ญ๐

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Them no even gree the de@d to rest in peace Omo

๐ญ๐ญ๐ญ๐

Them go still do for am, make he just continue. Him own Dey front

See as next of kin de happy ๐ญ๐ญ๐ญ

Different patterns Sha no do mistake die ๐๐๐

In everything you do try no die oo๐ See as joy full hin body as if the casket na plastic, na so he dey tear dangerous steps ๐ญ๐๐คง

Nothing u go tell na this guy go inherit the deceased property ๐

The dead fit dey complain body pain like that

If you die tell your family make them hire this exact man for the last dance.

Funny thing be say....that guy wey day throw step go still die.E no really go far nah life

Sometimes silence says everything needed.

The deceased knack him serious babe ๐๐๐๐

๐

Na this video inspired funny bros

Africa Dey party for funeral. Itโs weird ๐

If you too die, another person go dance like this so take it slow

Dem go use your corpse throw mad mad steps ehn ๐๐๐

The person offend you before em die ni, shu

My worry is how did he discover his talent???

Your next of kin go tear steps ehh ๐

Them go throw crazy step if you die

Please watch, like, share and subscribe ๐ค

Wait I am just curious ooo, is there someone in that coffin or it just an empty one bcs wtf is this๐

The day this guy go die who go dance with him corpse like this ๐น

Agbokujo๐ญ๐๐คฒ

If you die eeh them go you use tear step

E no dey hard to recognize next of kin for burials

๐

No peace for the dead anymore

๐ญ๐ญ๐

Ajeh

๐

The dead vibing to the song
