Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
No dyeee oo😂😂😂💔
89,255 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

E go be next of kin, na him send them this thing😭😂

😭😭😭😭

Them no even gree the de@d to rest in peace Omo

😭😭😭💔

Them go still do for am, make he just continue. Him own Dey front

See as next of kin de happy 😭😭😭

Different patterns Sha no do mistake die 😂😂😂

In everything you do try no die oo😂 See as joy full hin body as if the casket na plastic, na so he dey tear dangerous steps 😭😂🤧

Nothing u go tell na this guy go inherit the deceased property 😂

The dead fit dey complain body pain like that

If you die tell your family make them hire this exact man for the last dance.

Funny thing be say....that guy wey day throw step go still die.E no really go far nah life

Sometimes silence says everything needed.

The deceased knack him serious babe 😂😂😂😂

📌

Na this video inspired funny bros

Africa Dey party for funeral. It’s weird 💀

If you too die, another person go dance like this so take it slow

Dem go use your corpse throw mad mad steps ehn 😂😂😂

The person offend you before em die ni, shu

My worry is how did he discover his talent???

Your next of kin go tear steps ehh 😂

Them go throw crazy step if you die

Please watch, like, share and subscribe 🤍

Wait I am just curious ooo, is there someone in that coffin or it just an empty one bcs wtf is this😂

The day this guy go die who go dance with him corpse like this 😹

Agbokujo😭😂🤲

If you die eeh them go you use tear step

E no dey hard to recognize next of kin for burials

😂

No peace for the dead anymore

😭😭😂

Ajeh

😂

The dead vibing to the song
