正在加载视频...
视频加载失败
No fall for that trap oooo!!!😂 Na set up💯
66,946 次观看 • 2 天前 •via X (Twitter)
23 条评论

😂 big set up

Aswear😂

At this age? This is what you can post online as a man? Nigerian women are marrying kids

Don't fall for it oo

If you know you know😂

No try am oo 😅😅

Na better set up be that 😂

Why some ekwere people say they're not igbos but all they speak is pure Igbo language?

Ahswr Dem won set me up but God pass dem

Even my girl dey advise me say fresh blood is everything 😂 She won put me for tight settings

I go lie for you 😂

Na set up🤦♀️

My brother Run o

Weytin concern me and your infertility, you go cry 😭😭😭 for old age body go tell you

But this person resemble you o

No go born, them go contribute for you

I swear na this curse I they curse them ooo me wey never settle myself finish na to carry family join 😁😁😁

😂😂😂

You even get person to advice you

Na them go gather shame you first when e set ..there very useless set of people

Ma born children come life make dem com dey suffer.

No go marry you done dey old

So no be Igbo you dey speak?? 😳 wow Kitipka lacha gi Anya ee dey sound something like this

