Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
No give am trophy ooo 😂
682,351 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
72 Yorum

Even if Arsenal win a trophy this season, they still won't escape banter like this 😂

Ajeh we hold there neck

Forever banter

When we carry trophy make una run oo

We dey 😂

No worry Nani don bookmark am

lol 😂

😂😂😂

😂

Arsenal and anything called trophy 🏆 no dey in good terms

I swr bro 😂

This is not fair guys 😂

Sorry don’t cry 😂

😂

Oops, that was a violation 😂🤣

😂😂😂

Oh Chale you Dey worry oo

😂😂

Omo see pure wickedness

😂😂😂

Wetin concern am concern Trophy

I tire

@sageRichkid Waiting concern Arsenal fan with trophy

@sageRichkid Nothing o 😂

@sageRichkid 😂😂

@Elkrosmediahub Trophy no? Fantastic fans yes! I’ll wait till I got my hands on the bigger trophy 🙈

@Elkrosmediahub We dey wait

Omo we don too suffer 😂😂

Una dey suffer 😂

Like fr guy 😂😂😂

Fuck!!!!

@Afc_Nels2 😂😂😂

If u no be football fan and you see this video u go think say Arsenal never carry trophy in history of the club 😂😂😂😂😂

Them nor fit escape banter 😂

I de tell you ooo 😂😂😂😂

The smile on the Arsenal fan face 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

😂😂

@best_mayan @xviddownload please download this

@theairejosh 😂😂make them leave you for me when we win trophy this season.

@theairejosh Na imagination

I love this 😂😂

He deserves more than flowers.. I’M GETTING BADDO A CAR WHEN I GET WEALTHY 📝

@HandsomeAdewuyi Arsenal no Dey collect trophy

@HandsomeAdewuyi Them nor need am

@Abdulmalick_007 @thebigfalz Una😂😂

This season we go take am 🎊🍾

Dreams

You Dey watch boss

Comot that glasses make I see im eye 😹😹

Shame 😂

Banger gurl.

Baby 😂😂😂

Werey still collect it 😂😂

Em nor get choice

Give am water jor😂😂

For plate sef

Free PR for trophy

Fock both of u 😡😡

Pained

Give am water 💧

For real

Lmao, no be so oh

@itsraymondoni Una go dey alright 😂

I dey go MFM mountain like dis 😭

Why you no put am for nylon! He doesn't deserve any container

Em no suppose chop food sef

Aswear

Why una give m fanta 😭😂

@y3myyy Na water em supposed drink

@HeydayVibez

Una ehn 😂😂

@BolexPraise 😂😂
Benzer Videolar
The boy was like ‘No ooo give us a smaller amount’ 😂
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤
100,950 görüntüleme • 10 ay önce
