Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

No gree for anybody this new year o 😂

909,885 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)

9 Kommentare

Profilbild von Nova➰
Nova➰vor 2 Jahren

This boy dey pick ooh 😂

Profilbild von VERIFIED homie
VERIFIED homievor 2 Jahren

Omo abeg this year make una try dey collect 15% make catcher see food chop 😭😭😭

Profilbild von Dedoyin.Crypt🎲(✸,✸) (Ø,G)
Dedoyin.Crypt🎲(✸,✸) (Ø,G)vor 2 Jahren

This year no be joke se 😂😂

Profilbild von FlowzPam Art
FlowzPam Artvor 2 Jahren

This guy dey pick oo😂😂😂 Don't Skip🙏 Kindly repost my pencil drawing Pleaseee ♥️

Profilbild von Udoka, A.M
Udoka, A.Mvor 2 Jahren

This was accurate asf! Just a half smoked Igbo on his mouth and some earrings was left out

Profilbild von Call Ma Name
Call Ma Namevor 2 Jahren

Sure Plug 🔌 , abeg send me Afghanistan Aza 😂😂

Profilbild von FlowzPam Art
FlowzPam Artvor 2 Jahren

This year go too sweet 😂😂😂😂 While we're here, Pleaseeeee repost my pencil drawing 🙏♥️

Profilbild von Grant
Grantvor 2 Jahren

@Kontrolla19 This guy is a very good actor, I know the spotlight is in Sabinus but I hope to see him break into the main stream nollywood or better still, I wish him everything good .

Profilbild von Triclowns
Triclownsvor 2 Jahren

😂😂😂agba picker

Ähnliche Videos