Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
No Loud Am. Na strippers club sure pass 💵 💰 🍾
144,731 views • 1 year ago •via X (Twitter)
31 Comments

Even if e never pass 2 years, this guy don chill with yahoo boys like mad 😂😂😂 It's so organic, e no dey even force the vibes.

E clear

Jacuzzi, spending Baba follow me talk

You see that naira, dem no dey ever get ham 😅😂

Na me be this

This guy might have had a short career in the yahoo thing oh🤣🤣🤣

Scorpion you don leave us go USA go stay hope say ur mama account still Dey cos I go like won use am collect funds this Friday 😂

Location determines the Decibels 😃😃😃😃 YankeeLee = 🔇🔈🔇 Motherland = 📣📣📣📣🗣️🗣️🗣️🗣️🔊🔊🔉🔈🗣️🗣️🗣️🗣️🗣️🗣️🗣️📣📣📣📣

😂😂

How many pockets you get baba yi😂

Reduce your mic honourable

Nothing wey una wan tell me, this guy don see all the life wey dey sup for Lagos complete 😂😭😭😭😭

Druski influence

See as the area calm U go know say no be nija

Lasisi please don't drive the car with this kind of eyes, so that it will not be the last time you're driving it Oooh, because with this kind eyes everywhere na road Oooh 😜

Sinzu money... Doings dey cry😂

Not even funny at all, this one na just to dey carry everything put for working boys head, no body dey do like this oga

Do transfer na 😑😂

😂😂😂

Spending, oya dey blow siren😂

Wrap this shit up nigga

Lasisi 😂 brother you're blessed

Naso I go dey chuck hand for all my pockets, me wey know say shishi nor dey there.. I fit dey like that for 30mins straight!!!😭💔😂

lol 😂

You think is a joke?????

No be ikorodu be this ???

Bad guy 😂😂😂😂

Lol

Doings man

Soft on code baba ❤️

😂😂😂😂
Related Videos
Sensitive content
Omoh, na Biggie later sort am o, Imisi no gree !! Na woman wey pass man 😂🔥
Oyindamola🙄
237,762 views • 1 year ago
Sensitive content
Omo i dun sign out from NEPA stress na inverter sure pass now
MBAH
27,190 views • 1 year ago
