Loading video...
Video Failed to Load
No man can afford me
41,600 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
43 Comments

Una write up just dey off me ๐ฎโ๐จ Dem dey afford u you be pocket toto?

Na me say make you guide?

So if i guide na you i go bag? wetin do rich man pikin.

My hair can pay your rent btw

You're not for sale please

Unless they are paying 5 btc

This early morning you're looking for who will buy you๐คฆ๐พโโ๏ธ

Na 5btc + rolls Royce last price

@Miss_Teddy0 Is this a joke

I wish you well in your delusional world !

And the guy wey Disvirgin you go just Dey observe you like this ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Why?

Cause na me

@teniszn1 Always the ones with โ๐โ

@Iamkrebkira Name your bride price

Okayy

Na rage bait be this! ๐ซ ๐

Yeah mama you are too beautiful

You sure say no be your madam wig you wear so?

You're pretty

@b_adam45 The most expensive car men dey buy am you keh

@iamheitingar goods?

Dey play,girls wey fine pass u Dey act porn๐

Bby I love you and I cannot afford you

Real love ain't enough

First afford your rent ๐

No man wants to We can spot a trashy ass gold digger a thousand miles away

My dear you no be Lamborghini Svj. Na just pride dey do you. Meanwhile just reach 45 fes, you'll be humble by force ๐๐. Why you no hang yourself "FOR SALE" so that we know that we can't afford you๐๐.

See ur mentality, ur mate ur doubling their hustle. U re still here with your 1994 talk.. its well

Somebody has lied to you; I don't know what it is you think you are flaunting, take another look at yourself in the mirror and stop deceiving yourself.

so you go live your life single?

Atp I feel this might just be ragebait What exactly do you have that makes you think you have worth??

who would want to?

@jackie_nik94959 Are you for sale? What do you mean โaffordโ

And you know what, youโre right

Clock it gal

You wey be ok๐

You priceless

You know ball nana

Your dad?

You have to be an item that can be bought for a man to afford you

With your 75k wig?

All this shii yarns just to collect Elon money ๐คฃ so sheap
Related Videos
Sensitive content
No man on this app can afford me and no man on this app is my type ๐๐
zainareades ๐
29,483 views โข 1 year ago
Sensitive content
When humanityโs on the line, mercy becomes a luxury no one can afford.
Goodluck๐ฐ๐ผ๐ซต
76,308 views โข 6 months ago

