Loading video...
Video Failed to Load
No mind those birds 🤣🤣🤣
13,333 views • 2 months ago •via X (Twitter)
32 Comments

I no even wan hear say Davido dey use songwriters again, those fc mumu ehn 😂

Dem go tell you say all this people credited as writers are producers 😂😂😂

A lot of songs writer

No mind them.. Wizkid wey no sabi lyrics

Like bruhhhh😂

Stop🤧🤧🤣🤣🤣🤣

Bro never knew.

Wande coal na fraudster this girl cook am

He wants to be the best by force . He doesn’t credit song writers, his first song Hollat your boy was stolen too !

Their foolishness go allow them like listen 👂👂👂. Uselessfcs

Foolish people 😂

Agu you’re a big fool,any OG way sabi wiz know say him done talk am say..it takes him time to write or produce..even some producers as even said it that he can listen to one beat for weeks before working on it.why cos he wants the best out of it

FC send to far from una

To see any of fellow 30bg wey get sense just hard!!!!!! Ahhh omo I don tire for Una

This take is not fair on wizkid nah 😭😭😭😭

Ok na this guy be the new person when David pay 😂😂😂

Ahbi songwriters dey freestyle again, why Davido no fit freestyle. Werey. BigWiz have written songs that have cert and won award both local and international. How songwriters go write sweet fanta Gallo. Funk yah. Nigga

Lizard 🦎 fc life don finish

Dem no get sense 😅😅😅

No worry the day wey we go drag that midget no go far i can smell it

Does it change any fact that wizkid is bigger than Davido?? Una mumu long oh Make frogido go win Grammy, period

💯💯OBO TO THE WORLD

No mind them they are fuckin delusional 😂😂

Omo 64 writers keh, How many song dey the album self 😂😂😂

Yet no hits🤣

Ma why ur mama die be this

They just hate oriade baba imade my one and only @davido

I swear bro

Wizkid FC are delusional... M.C

Person wey no dey sing pass she tell me say 🤣🤣 just imagine so many songwriters haaa all those small bird 🦅 life don spoil

🤣😂😂😂

Wizkid dey write all him songs bro
