Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

No mind those birds 🤣🤣🤣

13,333 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Crystal💎
Crystal💎vor 2 Monaten

I no even wan hear say Davido dey use songwriters again, those fc mumu ehn 😂

Profilbild von Eazy Guy🏹
Eazy Guy🏹vor 2 Monaten

Dem go tell you say all this people credited as writers are producers 😂😂😂

Profilbild von Great guy
Great guyvor 2 Monaten

A lot of songs writer

Profilbild von smile
smilevor 2 Monaten

No mind them.. Wizkid wey no sabi lyrics

Profilbild von Santigie Amadu Kanu
Santigie Amadu Kanuvor 2 Monaten

Like bruhhhh😂

Profilbild von WICKED PRESH😎
WICKED PRESH😎vor 2 Monaten

Stop🤧🤧🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Giovanni 1
Giovanni 1vor 2 Monaten

Bro never knew.

Profilbild von Mielove
Mielovevor 2 Monaten

Wande coal na fraudster this girl cook am

Profilbild von Isaac
Isaacvor 2 Monaten

He wants to be the best by force . He doesn’t credit song writers, his first song Hollat your boy was stolen too !

Profilbild von Mredem
Mredemvor 2 Monaten

Their foolishness go allow them like listen 👂👂👂. Uselessfcs

Profilbild von oG
oGvor 2 Monaten

Foolish people 😂

Profilbild von zamani001
zamani001vor 2 Monaten

Agu you’re a big fool,any OG way sabi wiz know say him done talk am say..it takes him time to write or produce..even some producers as even said it that he can listen to one beat for weeks before working on it.why cos he wants the best out of it

Profilbild von Brandit concept
Brandit conceptvor 2 Monaten

FC send to far from una

Profilbild von Rain drops 30BG 🇧🇪
Rain drops 30BG 🇧🇪vor 2 Monaten

To see any of fellow 30bg wey get sense just hard!!!!!! Ahhh omo I don tire for Una

Profilbild von oritsetimeyin
oritsetimeyinvor 2 Monaten

This take is not fair on wizkid nah 😭😭😭😭

Profilbild von RealTimo
RealTimovor 2 Monaten

Ok na this guy be the new person when David pay 😂😂😂

Profilbild von Sylade
Syladevor 2 Monaten

Ahbi songwriters dey freestyle again, why Davido no fit freestyle. Werey. BigWiz have written songs that have cert and won award both local and international. How songwriters go write sweet fanta Gallo. Funk yah. Nigga

Profilbild von sir_emir
sir_emirvor 2 Monaten

Lizard 🦎 fc life don finish

Profilbild von Chelsea Gibson
Chelsea Gibsonvor 2 Monaten

Dem no get sense 😅😅😅

Profilbild von GroGu
GroGuvor 2 Monaten

No worry the day wey we go drag that midget no go far i can smell it

Profilbild von BESTNICKIDØ⚔️💔
BESTNICKIDØ⚔️💔vor 2 Monaten

Does it change any fact that wizkid is bigger than Davido?? Una mumu long oh Make frogido go win Grammy, period

Profilbild von Obinna Amadi
Obinna Amadivor 2 Monaten

💯💯OBO TO THE WORLD

Profilbild von black diamond 🤴💛
black diamond 🤴💛vor 2 Monaten

No mind them they are fuckin delusional 😂😂

Profilbild von Voice_of_oracle 💙
Voice_of_oracle 💙vor 2 Monaten

Omo 64 writers keh, How many song dey the album self 😂😂😂

Profilbild von Samtino
Samtinovor 2 Monaten

Yet no hits🤣

Profilbild von Young Davidoo
Young Davidoovor 2 Monaten

Ma why ur mama die be this

Profilbild von hayzed
hayzedvor 2 Monaten

They just hate oriade baba imade my one and only @davido

Profilbild von Kelly Ugochukwu
Kelly Ugochukwuvor 2 Monaten

I swear bro

Profilbild von Master Chief
Master Chiefvor 2 Monaten

Wizkid FC are delusional... M.C

Profilbild von busayoDsweetgirl💖🌹 🌹
busayoDsweetgirl💖🌹 🌹vor 2 Monaten

Person wey no dey sing pass she tell me say 🤣🤣 just imagine so many songwriters haaa all those small bird 🦅 life don spoil

Profilbild von sir_emir
sir_emirvor 2 Monaten

🤣😂😂😂

Profilbild von musically wanted⚡
musically wanted⚡vor 2 Monaten

Wizkid dey write all him songs bro

Ähnliche Videos