Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

No more AC water.. now na generator smoke? 😂🤲🏽

182,879 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

10 Yorum

Big Blanko 👽 profil fotoğrafı
Big Blanko 👽1 yıl önce

😹😹😹😹😹😹 na craze people plenty pass for this country

Saved by grace, living in faith. profil fotoğrafı
Saved by grace, living in faith.1 yıl önce

I'll buy it, as long as it contains ananite(ii) corporate

Chris D Black profil fotoğrafı
Chris D Black1 yıl önce

Na Tinubu dey make all of una dey think critically now abi . Before all of una just dey dull dey live fake life.

Random profil fotoğrafı
Random1 yıl önce

Since we all want to be mad in this country

D̵a̵M̵i̵a̵n̵ profil fotoğrafı
D̵a̵M̵i̵a̵n̵1 yıl önce

🤣🤣🤣🤣🤣 Anyways my guy dey buy cobwebs, so if you get cobwebs for house no comot am throwaway. 5kg of cobwebs is around ₦4.5M and thats the minimum. Him dey export am give oyibo, oyibo dey use am do silk. I go drop him number later.

Earthnaut profil fotoğrafı
Earthnaut1 yıl önce

This guy no well 🤣😂🤣

Live and Let Live”: So Easy to Say, So Hard to Do profil fotoğrafı
Live and Let Live”: So Easy to Say, So Hard to Do1 yıl önce

Na only me be the normal Nigerian, everyone else dey kolo

Tino_9ice® profil fotoğrafı
Tino_9ice®1 yıl önce

See update. Make I run am fast before market full

Bobbirudolf123 profil fotoğrafı
Bobbirudolf1231 yıl önce

Nkor mkpo adi ba 😂😂

deee_dave profil fotoğrafı
deee_dave1 yıl önce

Omg😂😂!!! 500 million

Benzer Videolar

Kiss na water.. Carter Efe no dey fear infecti0n?😂
0:32

Sensitive content

Kiss na water.. Carter Efe no dey fear infecti0n?😂

SEUN Yk

169,859 görüntüleme • 2 ay önce