Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

No OS in Ilorin - Ilorin man brags ๐ŸงŽ๐Ÿฝโ€โ™‚๏ธ

315,074 views โ€ข 1 year ago โ€ขvia X (Twitter)

11 Comments

Cleverly ๐Ÿ’'s profile picture
Cleverly ๐Ÿ’1 year ago

As I dey find $100m Naso another man dey find OS for area ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

TENIOLA's profile picture
TENIOLA1 year ago

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Solar Heavy's profile picture
Solar Heavy1 year ago

- Promises

Neche๐Ÿ˜Ž๐Ÿ”ฅ's profile picture
Neche๐Ÿ˜Ž๐Ÿ”ฅ1 year ago

Make he come stadium road or tawio oke for night He go shock ham ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

TRapkVNg๐Ÿ‰'s profile picture
TRapkVNg๐Ÿ‰1 year ago

Lol shey u Sabi princess Hotel for pipeline road go there dis night make you confirm

Makana's profile picture
Makana1 year ago

This man dey whine us ni.. ko si olosho ke? Alfa na because of your settings make you dey think that one. Ilorin OS bad no be small.. those girls wey be say if them dey go parole na that long garment them dey wear. Even if them dey go club na inside club them dey change.. go Unity opposit A division for night make tell me say OS no dey.. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Nasty_panda๐Ÿ˜ˆ๐Ÿฆ…'s profile picture
Nasty_panda๐Ÿ˜ˆ๐Ÿฆ…1 year ago

Make he dey play......na there them plenty pass but them dey lowkey they dey always wear hijab, if you call them Com over them go dress like eleya Com over but them no go wear anything under ๐Ÿ˜‚

Francisโ™Š๏ธ's profile picture
Francisโ™Š๏ธ1 year ago

I Dey ilorin like this and one OS Dey my side now, na Dubai I carry am from?๐Ÿ‘€

TundeW/๐Ÿฆ…'s profile picture
TundeW/๐Ÿฆ…1 year ago

Even king they didnโ€™t have ๐Ÿ˜‚

.'s profile picture
.1 year ago

I dey laugh this one ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ Na there dem plenty pass!

OnGOD ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ's profile picture
OnGOD ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ1 year ago

See dis fool O even one of her sister dey do OS

Related Videos