Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

420,458 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von My heart
My heartvor 2 Jahren

So this is what they go through just to have a tattoo? A stain on their skin, GFB ooo. Even if you give me 1B I nor do .

Profilbild von HUDI
HUDIvor 1 Jahr

Which side are you on? 🚀 Make HUDI great again ❤️ #HUDI #Crypto #1000x #dyor #NFA

Profilbild von Yhettyqueen ❤️
Yhettyqueen ❤️vor 2 Jahren

Wetin he wan gain for here?

Profilbild von Pam
Pamvor 2 Jahren

Is it by force ni While we're here, dash my pencil drawing 1 retweet abeg ☝️🙏

Profilbild von pepperrr💋
pepperrr💋vor 2 Jahren

omo mehn, the day I get my second ink ehn, I’ll treat myself to something nice cos this pain is on another level lmao

Profilbild von Deeway
Deewayvor 2 Jahren

Wetin be this😭😭

Profilbild von Nma🦋🌹✨
Nma🦋🌹✨vor 2 Jahren

So this is what they always go through?😭

Profilbild von DICMAC
DICMACvor 2 Jahren

Na you wan chop egg wey dey inside rock nà 😅

Profilbild von DIVO
DIVOvor 2 Jahren

Forget about the tattoo first....Did he just break an AirpodMax Abi nah my eye dey pain me.?😭

Profilbild von $Taves
$Tavesvor 2 Jahren

Where is the gain?

Profilbild von K-leb Ugbaz
K-leb Ugbazvor 2 Jahren

I wanted to get one..but seeing this,I nor do again. DAMN! 😬