Loading video...
Video Failed to Load
No seyi No vibez.
70,320 views • 1 day ago •via X (Twitter)
48 Comments

Nah the first man deh vex me 😭😭

We go soon commout am from this settings

Na who be this? Him life don spoil.

Father of two 😭 Get some respect

Father of 2 keh

Una don old pass this thing wey una dey do sha 😭see watin kola dey do

See person wey hold camera 😒

Bunch of “I wanna be” influencers 😭

This seetings go Dey gba 😂😂

I dun buy room fresh yesterday

Kola nah NSNV

Die hard

💯😩

Thank God I no dy here 😂😂😂

No be you I see with brush keh

See what efcc cause

I’m entertained 😅😅😅

That what we X creator do

Delete my side comot this video

Give me your night food first

@Heis_Kayode i love this 😂❤️

Finished men 😂😂😂

@blaq_ahn Wetin be this 😹

I no fit just imagine the gba wey this room go gba

See as old men full here

Na today I see e Id card confirm say e be 42 years old

Wetin Kola and 5star dey dance ?

Na first guy dey empty countless bottles of beer😭😭

Sounds like you need some good energy in your life.

Una try

All this x user no get level at all na why dem go dey rate girl wey no worth am

See how Deman, father of 10 dey dance.😭😂

No mind that guy

Enjoy

Waggy go dey laugh like ekuke

Fuji motor

Una no Dey shame?

See person wey hold camera

Deeman don’t know how to dance

So you just dey watch deman you get special connection with am

Allow nau! Na you be the main focus

Wetin ward dey do like that

Una cho pass Elon musk

Wetin demano dey dance🤣🤣

For this settings,nobody useless pass you btw

Vibe to seyi

Omoh and this deeman don born oooo

Country day spoil see wytn una day do

