Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
No surprises. Useless team!
42,461 просмотров • 11 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

No give urself High BP oh. They're not even aware you are supporting them ooh

Very useless them

What an entertaining game ❤️❤️. Shey you say Arsenal nah only boring win them sabi. I love the entertainment 👏👏👏. Keep it up

The coach is bad on fitness: he used a well coached and fully fit squad left by Ruben Amorim who refused to change his formation to suit the players at his disposal. Carrick’s training intensity is very poor and it’s visible in the way the players run , track back and pass.

U no go mad keh😭

Please carrick must not be sacked

Madam Camdown

No you should be surprised after laughing Chelsea yesterday i thought you lot are winning today 🤣🤣🤣🤣🤣

Laughing yesterday cry today god is punishing you 🤣🤣 never laughed at me again

😊

More tears 😭

😞

Una go cry this season taya 😭😂

How far no Dey pour me spit 😏😭

@DikachiIvory you are too sweet my dear, can I have your number

U self de support mam u wahala de ooo

Carrick ball ⚽️

😂😂😂😂

You go cry 😭 taya you never see anything, relegation straight so we won't be seeing all these delusional supporters

It's a nightmare for Man Utd

😂 no mad oh

I love to see you cry because of Man U. 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

lol no go get bp oh 😂😂😂

I told you before You too fine to be stressed by this useless club Omo calm down oo

Where the tail dey abeg 😂🤣

Commot lashes if you wan make we believe you😂

Man u just dey put Una for talk and Una like am

Things about women. They are only there for good time

🤣🤣🤣🤣 my belle oh 🤣🤣🤣 laugh wan kee me ehh🤣

bruno cunha bruno cunha luke shaw
Похожие видео
Mohamed Salah surprises a girls’ football team in Liverpool.
VERSUS
3,130,194 просмотров • 1 год назад


