Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
no tenski slander will be tolerated from this acct again!
191,125 Aufrufe • vor 6 Tagen •via X (Twitter)
52 Kommentare

for God so love the world he sent tenski to come save us😁🔥

na now this him song come dey sweet for my ear

Make Ikorodu boy no jam seyi vibez ke😂

wait tenski na ikorodu boy?

Yess😂

@gnf_ogo Nah He just parked to Ikorodu He was from the barracks

@ne1owtw @gnf_ogo Packed as how Person wey go kith and kin

@seskoffs @ne1owtw @gnf_ogo Kith and Kin Omo😂

@Turner_x17 @seskoffs @gnf_ogo Kith and kin Dey for ikd Abi?

make we forgive am?

see as he dey chop seyi, make we free am

You don see the light Abi

I no know say nsnv, na part of us

See as he dey chop ham raw

that el jaja song don dey slowly turn my fav jam for that album

You dey listen seyi vibez keh make I go okay your music joor 😂

you get😂👍🏾

@ololade63 We don complete cha

Confirm ikd boy ❤️

Una don settle una beef ?😂

I be NSNV he be NSNV seyi don settle am

Tenski is one of us

everywhere good 😂😂😂

This guy song has to be the wackiest song of all time, if una give am breathing space..we nor go top any african award.

@Ayeloja_ U go wake up for night cough blood

We don complete,make he stay outside.

😭😭😭😭😭😭

@Horlahvibez We don become one like that😹❤️

@Horlahvibez na now he just good 😂👏🏾

This nigha don carry ice tire

no be everybody go get body na

No be really the body sha, na the mannerism

Would

Agreed , but why tho ? Cause he Dey chop Seyi ?

yes

Okay, then I am with you 💯 %

See the rubbish wey this Seyi boy dey sing 🤦….

❤️

You’re doing well

We can’t tolerate it at all

The guy dey try

@Horlahvibez I don love am kpaaaa like that❤️🔥

😂

You no real

@lenciagaplus Oya nau 😂😂😂

I don forgive am like that he really break my heart for this hin last EP

You Dey always Dey on point. Na why I love you

broooooooooo😭😭😭

Tenski na one of us normally ❤️

mad😂

Lol

i too like am
