Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
No time to dey argue with Ronaldo fans. 😭😭😭😂😂😂
Комментарии: 38

See where you hang ball

That's too hard , he should show us a picture of Ronaldo with world cup player of the tournament award .

Most of Ronaldo teammates at Real Madrid rates Messi ahead of him they all know the truth lol 😂

@Mmaasemy3 I like as una dey bring receipt come out for these Ronaldo fans 😹

World Cup never start but you give 24hrs to provide proof😂😂😭

With him beards like mopping stick

Lmao 🤣 🤣 🤣

Ronaldo fans too mumu I swear , See Wetin he won use banter Messi and he still meet us there , Abeg give am till after World Cup finish maybe he go see one send

Abi scoring and world Cup quarter final goal Abi passing a ball in a semi final, bro you never really sabi ask these Ronaldo fans question as a Messi fan

That’s too hard naw😂😂you should have ask for Knock out goal instead

Or let them show us screenshots of how many goals Ronaldo has in a World Cup knockout stage

Small street fight you dey call north korea for backup

Messi’s fans are just like Messi Cos they don’t really care about anything Ronaldo 😅😂 He won it all and we can rest now Just make sure he wins the World Cup or else 😅😂

Those Ronaldo fans just MUMu 🥲🥲😂

See wetin e dey use as debate😭😭😭

You don cook am😂🤣

Ronaldo fans no get shame na useless argument the dy do 🤣😂🤣🤣

Hin network don disconnect

No time at all. 2 seconds bring World Cup come outside

Come to think of it self...how sure are we that the guy bowed down to Ronaldo when he wasn't the only one there 🤷😂😂😂😂

World Cup too much 😂😂 show me video of Ronaldo shaking hands with paradise which is the world 😂

Which kind jersey you wear so? 😂😂

No be me be that 😂😂😂

OK, the guy na Messi but wear all Ronaldo jerseys 😊

Thank you my man ♥️♥️♥️♥️ Ronaldo fan no to dey get sense Fans self no tattoo Ronaldo for body

You be real banter 😹😂

You are very wicked and I love eeeettttt 😁😁😁😂😂😂

Bros why you deh go far now? lol 😂 Press him neck

24hrs ke abeg give am till after World Cup make we see if him fit show You

Aura for aura 😂

See exchange rate🤣

The ball don hang for space 😂😂😭

Lol... Na WA oh

Dem no dey hang ball for this kind place wey you hang ball so o

Why don't you show him Ronaldinho to Messi

You see this particular Man U fan no sabi anything..na to only talk about Kombo he sabi ..just for view and engagement

You went too far bro. Just ask them to show a video of Ronaldo’s knock out goal or assist😂😂

You brought a gun to a knife fight 😂😂😂😂
