Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

No wonder Kizz Daniel sack this guy ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

235,108 Aufrufe โ€ข vor 5 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

14 Kommentare

Profilbild von Eye Bee ๐Ÿฆ…
Eye Bee ๐Ÿฆ…vor 5 Tagen

E no sabi fight ๐Ÿ˜‚

Profilbild von MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVEvor 5 Tagen

E never go one round, e don gas out

Profilbild von Adewale ๐Ÿคโœจ
Adewale ๐Ÿคโœจvor 5 Tagen

Na fight he dey fight for Kizz Daniel ?

Profilbild von MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVEvor 5 Tagen

Yes nau

Profilbild von ๐•ธ๐–ž๐–˜๐–™๐–—๐–”
๐•ธ๐–ž๐–˜๐–™๐–—๐–”vor 5 Tagen

Naa staged ooh....make he no catch person for real life

Profilbild von MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVEvor 5 Tagen

Person wey don gas out for first round

Profilbild von Sylva_FC๐ŸฅŠ๐Ÿฆ…
Sylva_FC๐ŸฅŠ๐Ÿฆ…vor 5 Tagen

Na just body

Profilbild von MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVEvor 5 Tagen

One on one..you go beat am

Profilbild von Sylva_FC๐ŸฅŠ๐Ÿฆ…
Sylva_FC๐ŸฅŠ๐Ÿฆ…vor 5 Tagen

Me keh? Na you o

Profilbild von MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVEvor 5 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Sylva_FC๐ŸฅŠ๐Ÿฆ…
Sylva_FC๐ŸฅŠ๐Ÿฆ…vor 5 Tagen

No put me for trouble b4 I go here say boxing match dun set ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Justin
Justinvor 5 Tagen

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von steve๐Ÿ•Š๏ธ
steve๐Ÿ•Š๏ธvor 5 Tagen

he no good ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von ๐Ÿ’ฅUnit er**+๐Ÿซก
๐Ÿ’ฅUnit er**+๐Ÿซกvor 5 Tagen

Funny enough this man no get strength e just big like bread

ร„hnliche Videos