Loading video...
Video Failed to Load
No wonder Kizz Daniel sack this guy ๐๐
235,108 views โข 5 days ago โขvia X (Twitter)
14 Comments

Eye Bee ๐ฆ
5 days ago
E no sabi fight ๐

MORE EGO, LESS LOVE5 days ago
E never go one round, e don gas out

Adewale ๐คโจ5 days ago
Na fight he dey fight for Kizz Daniel ?

MORE EGO, LESS LOVE5 days ago
Yes nau

๐ธ๐๐๐๐๐5 days ago
Naa staged ooh....make he no catch person for real life

MORE EGO, LESS LOVE5 days ago
Person wey don gas out for first round

Sylva_FC๐ฅ๐ฆ
5 days ago
Na just body

MORE EGO, LESS LOVE5 days ago
One on one..you go beat am

Sylva_FC๐ฅ๐ฆ
5 days ago
Me keh? Na you o

MORE EGO, LESS LOVE5 days ago
๐๐

Sylva_FC๐ฅ๐ฆ
5 days ago
No put me for trouble b4 I go here say boxing match dun set ๐

Justin5 days ago
๐คฃ๐คฃ

steve๐๏ธ5 days ago
he no good ๐๐

๐ฅUnit er**+๐ซก5 days ago
Funny enough this man no get strength e just big like bread
