Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

No wonder Kizz Daniel sack this guy 😂😂

235,108 просмотров • 5 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 14

Фото профиля Eye Bee 🦅
Eye Bee 🦅5 дней назад

E no sabi fight 😂

Фото профиля MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVE5 дней назад

E never go one round, e don gas out

Фото профиля Adewale 🤍✨
Adewale 🤍✨5 дней назад

Na fight he dey fight for Kizz Daniel ?

Фото профиля MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVE5 дней назад

Yes nau

Фото профиля 𝕸𝖞𝖘𝖙𝖗𝖔
𝕸𝖞𝖘𝖙𝖗𝖔5 дней назад

Naa staged ooh....make he no catch person for real life

Фото профиля MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVE5 дней назад

Person wey don gas out for first round

Фото профиля Sylva_FC🥊🦅
Sylva_FC🥊🦅5 дней назад

Na just body

Фото профиля MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVE5 дней назад

One on one..you go beat am

Фото профиля Sylva_FC🥊🦅
Sylva_FC🥊🦅5 дней назад

Me keh? Na you o

Фото профиля MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVE5 дней назад

😂😂

Фото профиля Sylva_FC🥊🦅
Sylva_FC🥊🦅5 дней назад

No put me for trouble b4 I go here say boxing match dun set 😂

Фото профиля Justin
Justin5 дней назад

🤣🤣

Фото профиля steve🕊️
steve🕊️5 дней назад

he no good 😂💔

Фото профиля 💥Unit er**+🫡
💥Unit er**+🫡5 дней назад

Funny enough this man no get strength e just big like bread

Похожие видео