Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
No wonder Kizz Daniel sack this guy 😂😂
235,108 görüntüleme • 5 gün önce •via X (Twitter)
14 Yorum

Eye Bee 🦅5 gün önce
E no sabi fight 😂

MORE EGO, LESS LOVE5 gün önce
E never go one round, e don gas out

Adewale 🤍✨5 gün önce
Na fight he dey fight for Kizz Daniel ?

MORE EGO, LESS LOVE5 gün önce
Yes nau

𝕸𝖞𝖘𝖙𝖗𝖔5 gün önce
Naa staged ooh....make he no catch person for real life

MORE EGO, LESS LOVE5 gün önce
Person wey don gas out for first round

Sylva_FC🥊🦅5 gün önce
Na just body

MORE EGO, LESS LOVE5 gün önce
One on one..you go beat am

Sylva_FC🥊🦅5 gün önce
Me keh? Na you o

MORE EGO, LESS LOVE5 gün önce
😂😂

Sylva_FC🥊🦅5 gün önce
No put me for trouble b4 I go here say boxing match dun set 😂

Justin5 gün önce
🤣🤣

steve🕊️5 gün önce
he no good 😂💔

💥Unit er**+🫡5 gün önce
Funny enough this man no get strength e just big like bread
