正在加载视频...

视频加载失败

No wonder Kizz Daniel sack this guy 😂😂

235,108 次观看 • 5 天前 •via X (Twitter)

14 条评论

Eye Bee 🦅 的头像
Eye Bee 🦅5 天前

E no sabi fight 😂

MORE EGO, LESS LOVE 的头像
MORE EGO, LESS LOVE5 天前

E never go one round, e don gas out

Adewale 🤍✨ 的头像
Adewale 🤍✨5 天前

Na fight he dey fight for Kizz Daniel ?

MORE EGO, LESS LOVE 的头像
MORE EGO, LESS LOVE5 天前

Yes nau

𝕸𝖞𝖘𝖙𝖗𝖔 的头像
𝕸𝖞𝖘𝖙𝖗𝖔5 天前

Naa staged ooh....make he no catch person for real life

MORE EGO, LESS LOVE 的头像
MORE EGO, LESS LOVE5 天前

Person wey don gas out for first round

Sylva_FC🥊🦅 的头像
Sylva_FC🥊🦅5 天前

Na just body

MORE EGO, LESS LOVE 的头像
MORE EGO, LESS LOVE5 天前

One on one..you go beat am

Sylva_FC🥊🦅 的头像
Sylva_FC🥊🦅5 天前

Me keh? Na you o

MORE EGO, LESS LOVE 的头像
MORE EGO, LESS LOVE5 天前

😂😂

Sylva_FC🥊🦅 的头像
Sylva_FC🥊🦅5 天前

No put me for trouble b4 I go here say boxing match dun set 😂

Justin 的头像
Justin5 天前

🤣🤣

steve🕊️ 的头像
steve🕊️5 天前

he no good 😂💔

💥Unit er**+🫡 的头像
💥Unit er**+🫡5 天前

Funny enough this man no get strength e just big like bread

相关视频