正在加载视频...
视频加载失败
no worry Asake can carry all 😍
41 条评论

Make god help me punish fat girls abeg

as how

U no go attend next tour show make asake carry you too 😄

im goin o, nice dp

💃🏻🕺🏻♥️

He saw your tweet

like mad🤣🤣🤣

He's Very skilful

E fit reach my turn, make we fall down😭 my own is always different😂😭

asake is a strong man

Na my babe be this nau🌚

You too

🤣🤣🤣🤣

🌚

until dem pocolise the olodo, afro-fl0p artist don settle for less with smaller venues... agbake is already in his No-Hit Era.. Album don fl0p upon all the farming... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

He no dey miss leg day 😂

He go carry you and @DuyguOlolade next

Be like na you e go carry for Paris get ready

ehen 😂😂😂

That nigga strong AF

Mr Money with squats 🫠

@big_tyrod Asake bad normally 😂🤝

Dat gel want turn yansh for Asake at first,baba say make she calm.....

You next

hummm

Asake don dey use women complete him leg day 😂😂😂

😂😂😂 skillful as fuck

Demet 😍

Ohh myyy

He active 😂🔥

E remain make he carry you 🌚

Wia Asake dey carry my babe go abeg

Omo this one count as one body count abeg😭

Asaka is breaking my heart again 😭😭

Bro was like NAHHH, I'm not rocking you.. I wanna lift you

@E78695Emmanuel Months werey dey use the gal gym Una no know😂😂😂

I too love asake😘😂

Make Davido no go try am ooooo😂😂

Na why e Dey gym be this 😂

Until dem pocolise the olodo, afro-fl0p artist don settle for less with smaller venues & outdated movess.... agbake is already in his No-Hit Era, album don fl0p upon all the farming... Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

Make poco lee keep space for am
相关视频
Sensitive content
Asake no dey discriminate, na BBL yansh him carry today 😂🔥
Sureboyy 🪖🪖
124,794 次观看 • 1 个月前
Sensitive content
This one wey this one talk no be bigotry oo No worry, we Dey carry am enter street soon.
Obasanjo
586,642 次观看 • 6 个月前
