Loading video...
Video Failed to Load
Nobody vex pass this Man U fan 😭🤣
26,258 views • 7 days ago •via X (Twitter)
33 Comments

This man vex pass 💵 📉

Abeg wetin be this guy handle make I follow am him too give me joy

Aswear na Man Utd spoil this man ticket yesterday

Only God knows what man U has done to this guy

I love honest people

Man U don too break this egbon heart.

Be like say man U cut this man ticket. Wetin man U do no good true true

I dey wait for hull city

"I no do again..my eyes 👀 don clear

😂😂😂

😆 🤣 😂 😹 😆 this man no go kill person

they're 🤡😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

@Mikey9ja1 😂

Cry fit cmot from him eye aje

Truth full this guy mouth

E say na My eyes don open i no Dey do again 😹😹

😂😂😂🤣 At least since PSG & Bayern & AC Milan are missing on that list .There is something for ManU and ManU fan base to cheer up about If these clubs are not better than your club , no shaking 😂😂😂

😂😂😂😂😂

Season just start bro. Calm down

The guy vex seriously but i get him but how can you lose against a 10 mam team

Fulham and Brighton go kill carrick

As e put Barca for first e sweet me die

😂😅 Na my guy for school be this. He owns a viewing centre then. That's how he does 😂

😂😂😂🥰

Kudos to Arsenal fans. We went through a lot and we maintained our composure. Manchester United is going through rough time and their fans are already frilustrated

@Kenebechi1 😂😂😂

Bayern go man handle man u eh Man you go dey like small children

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Number 12. Roma..! Make nothing carry una play Roma oo😂

Baba don use all his life saving stake man utd after the red card, e even borrowed to rebet on Man Utd to win. Again.

😂😂😂

🤣🤣🤣🤣 this man dy crack me up

