Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nobody: Benin Old taker when they bounce back again ๐๐๐
129,308 Aufrufe โข vor 2 Monaten โขvia X (Twitter)
36 Kommentare

Guy weti be this ๐คฃ๐คฃ Dem gather buy the motor ?

๐๐๐๐

Nobody notice dis last guy wey dey run follow the bike cause e no fit contain all of them ๐๐

Am giving you street ice cream because the money is from the street ๐

Him say na 385 horsepower depending on the driver ๐๐

Dem pay before dem ask for year ๐ญ?๐๐ Dem no even carry mechanic ๐

"I'm giving you street ice-cream cause the money is from the street, burst my head ๐๐๐"

They no even allow chairman to taste the motor.๐

I pity who go buy from them you go too sleep for hospital

@_______Collins All yahoo boys just old and new just have 1 universal mindsets and belief

Na osogbo boys be this 1 car 15 users. Dem go come park for shopping mall 5 pm dey don resume dey bomb girls. Omo me self fear my gender ๐คฃ toto to easy to get for osogbo ๐

Make this guy feature Abati nah ๐๐๐

Old taker Wey later pick dey wise.

This nigga is effortlessly funny

I'm giving you street ice cream becauSe the money is from the Street ๐๐

โIโm giving you street ice cream because the money is from the streetโ, hit hard ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐Edo no Dey Carry Last ๐๐๐ God Did!

Actually real tho

That guy wey leave e shoe for door ๐

@beri_grizou This boys see B/side finish sha

Their first car as how, na public transport?

Area no go rest for them ooh I pity all the young girls for their area.

@Connel_Sleek ejehhhhh

"I'm giving you street ice cream because the money came from the street" ๐๐

Very relatable ๐คฃ. The mat ice part ๐คฃ

Who no know megom for Benin ๐

Na osogbo boiz b dis, 1 car 8 users u don cast dem inside mall every night, serious knacking inside car for parking spot, some boiz no dey bother collect hotel for osogbo again, just wait till evening and make sure say u get car, you go fvck tire.

How many people buy motor abek ๐

C300 2010 na 228hp

Megon ๐๐ old ones

This submarine Guy again ๐

Them dey drag who go drive keh๐คฃ๐คฃ

๐คฃ๐๐คฃarea nor go rest oo

๐ old taker don take again

@bolaji75318 That hotel own na burst my head pass ๐ญ๐

Ashawo from Egan? Guyyy u no go muzz me
