Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
NOMADINHO: 4TH PRIME out now
144,297 görüntüleme • 17 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

I don dey chop ham already 🤩🤞.

You bad gan ajeh 🔥, intro is fire

track 4, 5, 11, 12, 14 prod me & the broskis @Spynxdoor & @sleeplessip

For real Emeka good 💯

Make the producer send aza 🔥

I Dey chop am! Tears of joy wan finish me 😭😭❤️🔥 he too sweet

You too sabi idolo 😭🔥

You try but you sabi rap pass sing my guy

Unexpected gem 💎

@Obacruze This two!

😌🔥🔥

@abazwhyllzz I like my money make I cash out

😭🥹

@Obacruze Album wey make me change mind from Beating my meat!! I dey Jam these Beats instead 😭😭

Why you go play with my money you know say I go vex 🥹

@Chimaforkeeps Wetin you put for this gbedu 🔥

Too late we don de chop am already😭🫵🏽

You too sabi guy I even like that TML feature

Ahhh. I no hear ruger verse naw

"Be like Lagos Life, that way wey we dey stack am" Wtffffff😭🔥🔥🔥🔥

Blaq I fucking love you lil twannn

Justina 😭🤯

This JBL I no get Make I enter market tommorow wtf is this sound

What a jam😳 who is this Igwe Aka??

@Blueblak_ E get one part wey blaq talk “I Dey ekiti Dey ball like ekitike”

I don reach here 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

Where is Ruger verse

Too good

in there w you dad !

@lilarteze Let’s fucking go !!!

👏👏👏

@Obacruze this jbl wey i no get, i suppose dey blast the album like this

I cried😭😭 this is fire

Them dey feel your gbedu for overseas 😩🔥🔥

Congrats 🎊🍾 Emeka Grammy straight ⚡️⚡️⚡️
Benzer Videolar

Sensitive content
0PAY w/ NOMADINHO out now 💸
MINZU
24,424 görüntüleme • 1 ay önce

