Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Noooo 😂😭😭

1,474,370 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля El-Kopik👑
El-Kopik👑1 год назад

E get the kind clothes wey you no suppose wear if you no get car

Фото профиля RETIRED NIGERIAN ➐
RETIRED NIGERIAN ➐1 год назад

During my broke days, i had a friend that is a fashion designer who arranges clothes for me; i wore one of those clothes to a very rich man wedding, the MC welcomed me, pointing at a high table. Na that day i hung that dress.

Фото профиля Light
Light1 год назад

Don’t date a content creator Unless it’s urgent

Фото профиля Trhymesz
Trhymesz1 год назад

This is staged but The way they both of them turned when he said “The place wey una kisssss” 😂

Фото профиля ONIMISI🌍
ONIMISI🌍1 год назад

Why she dey shy? I don't know why people think some celebrities have a perfect life. Where is it written that a celebrity on bike is a bad thing ooo

Фото профиля Iwunna
Iwunna1 год назад

Wetin happen to Uber? How u go wear this kain cloth come sit down ontop bike?

Фото профиля Odogwu Owerri (Avano)
Odogwu Owerri (Avano)1 год назад

Na girl dey shame why? Man is happy, girl dey cover face for bike wey she no go pay for

Фото профиля Kolawole
Kolawole1 год назад

The cost of that cloth fit buy the bike self

Фото профиля YirmeYAHu
YirmeYAHu1 год назад

How you go dress like this enter bike? But we know this is a skit 😂.

Фото профиля Ol@¡
Ol@¡1 год назад

Staged

Похожие видео