Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

1,474,370 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von El-Kopik👑
El-Kopik👑vor 1 Jahr

E get the kind clothes wey you no suppose wear if you no get car

Profilbild von RETIRED NIGERIAN ➐
RETIRED NIGERIAN ➐vor 1 Jahr

During my broke days, i had a friend that is a fashion designer who arranges clothes for me; i wore one of those clothes to a very rich man wedding, the MC welcomed me, pointing at a high table. Na that day i hung that dress.

Profilbild von Light
Lightvor 1 Jahr

Don’t date a content creator Unless it’s urgent

Profilbild von Trhymesz
Trhymeszvor 1 Jahr

This is staged but The way they both of them turned when he said “The place wey una kisssss” 😂

Profilbild von ONIMISI🌍
ONIMISI🌍vor 1 Jahr

Why she dey shy? I don't know why people think some celebrities have a perfect life. Where is it written that a celebrity on bike is a bad thing ooo

Profilbild von Iwunna
Iwunnavor 1 Jahr

Wetin happen to Uber? How u go wear this kain cloth come sit down ontop bike?

Profilbild von Odogwu Owerri (Avano)
Odogwu Owerri (Avano)vor 1 Jahr

Na girl dey shame why? Man is happy, girl dey cover face for bike wey she no go pay for

Profilbild von Kolawole
Kolawolevor 1 Jahr

The cost of that cloth fit buy the bike self

Profilbild von YirmeYAHu
YirmeYAHuvor 1 Jahr

How you go dress like this enter bike? But we know this is a skit 😂.

Profilbild von Ol@¡
Ol@¡vor 1 Jahr

Staged