Loading video...
Video Failed to Load
Nor be meme o, your mind go dey!
63,040 views • 6 months ago •via X (Twitter)
33 Comments

No be just lyrics oo

@buikemm4587 No be ordinary lyrics oo, you fuck up you collect.❤️🦅

If dem touch wizzy Nigeria go turn upside down abeg leave Popsy with him soft lifestyle 🥶🥶

Naija music streets have always been peaceful, nǐggaz only going at each other with just BARZ, but since Burna touch small fame, we never hear word. He’s just everywhere being a nǔisance, claiming Godzilla. Trying to import US hiphop gangsterism into Naija industry and I pray he’s the first fǎtal vǐctim of such.

@WizkidtheLegend No be meme o, i just day wait for wetting go sup that werey don find real trouble!!🦅

@NogginPeep This man don gentle sha,e don turn family man chai

Dem nor fit lace ur shoes 👞 my man dem nor reach

20 men shall fall that day mk e put body fess e go no say no be meme

@wizkidgirliie Fine boy nor be weakness oooo!!!😂

Man is living his best life with his family. Gat no time for child's play.

Make Una no Sha wake the sleeping lion 😆😆

“20 man shall fall that day if you cross my lane o eh” You think say na joke words. Take ham play first and understand what Big Wiz mean.😂

When dem drop this one burna boy na still zoo monkey he never turn gorilla 😂😭

@lurinconcept This song is a war chant

Dem no reach

😂😂😂😂😂

No be meme but them beat him DJ we never hear anything from him 😂 make them beat Dj Ecool and see action.

No be lie 🦅✊🏽❤️

They thought he was capping

Facts

You go think say na Lyrics until u cross am

Biggest…

🦅🦅🦅

Biggest nr da cap oh Who wan price am, make dem put body 😂

Dem no fit put chest

@Magik_jay_ 😂 this one wey no know how to shoot gun

Dem do nothing 😂

Let them no

I miss my baby tweet

🔥🔥🤣🤣

Make them no try am

Ajeh

No be MEME OOOOH ; ehn ehn make e no be like say we no raise am beforehand
